iamABX
276 posts


Using @grok to cook is on another whole new level idolo 😂

TJ_Forex@Tj_Forex_
Hey @grok Toni Iyke just said his back do you think he will ever hit TP again
English

@abbanks01 @mide_io As she done fit, she dey find fitness
English

Highness no dey high "royal highness" again 😂
SEUN Yk@YKoluwaseun9
“i’m just a girl” but 2 bullets no dey high you again
English

CRT traders Dey feel like Merlin 😂😂😂😂that move use brag we catch am and we nor make noise 😂😂😂
Years back na ICT traders Dey talk down on SMC traders now na CRT traders 😂😂😂
SMC traders nor Dey come brag .. make ur money and enjoy with ur strategy 😂😂
In all as u Dey cruise make sure say u sabi trade 📌
ONLYONEMOTIONBOY🦅
English

@ighotrades I wonder why sef, coz CRT is basically simplified SMC, it was coined from an ICT/SMC concept which is draw on liquidity, so what's the laugh about?
English

The same people way dey praise Tony Aang don dey drag am 😪
Trader Isaac@CARTOONFX001
Avatar Toni 😂😂 When the whole FXng was watching his losing streak he vanished 😂😂😂😂😂
English

@instablog9ja Which time he go reach time for them to order for bandits to be wiped out?
English

Fuck nah my room settings Danny use farm engagement 😭
DANNY G@FXDannyG
A lot can change in a year if you lock in. You're just one payout away from changing your life. Keep going!
English

@Legah_tr_ Nah their iphone and free food plug those guys be ooh chief
English


Down syndrome dey one side dey burst laugh 😭😂
Timmy_Turner@UthmanMusaYusuf
"My unborn son will play football like CRISTIANO RONALDO" Disability: 💀
English

















