Official

386 posts

Official banner
Official

Official

@datbigofficial

Modeling & Fashion ✨ Wizkid FC 🦅

Port Harcourt 가입일 Mayıs 2026
55 팔로잉16 팔로워
Official
Official@datbigofficial·
@Just4Stan_979 @JrSingbeh No be Gunna carry burna boy last year and eh still flop No sign of weakness album ooo 😂😂😂 This year Shakira don carry am again but wizkid own na gumbody to una One dance go continue to hurt una no African artist to come fit create international hit like am again 😂😂😂
English
0
0
0
53
Just4Stan_
Just4Stan_@Just4Stan_979·
@datbigofficial @JrSingbeh Collaboration wey make una dey convulse and cry blood since 2025 wgtf, now crying over dai dai 😂😂😂 we no need one dance, burna is talented , we no need collaboration to shine . Burna boy is super talented that’s why him solo dey successful. No daddy drake 😂
English
1
0
0
41
Official
Official@datbigofficial·
@kenneyboix209 @theadeszn As if your fav biggest song no be still collaboration abi na because the song no gree do 1 billion stream na why you call wizkid own gumbody Make una stop to hate on who suffer for something
English
2
0
0
13
kenney boi
kenney boi@kenneyboix209·
@datbigofficial @theadeszn The only thing wiz take pass burna for streams na gumbody and that Drake number is crazy. 4 billion plus no be chyds
English
2
0
0
12
Official
Official@datbigofficial·
@kenneyboix209 @theadeszn You dey call drake and wizkid One dance gumbody when wizkid dey try make name for eh sef outside where your fav dey now eh don get the biggest global international collaboration you say gumbody
English
0
0
0
17
FORTUNE
FORTUNE@chikere_fortune·
@datbigofficial @theadeszn Can you rest now? They’re both lead artist on the song But shakira had more role cos she was the producer and and the writer
FORTUNE tweet media
English
1
0
0
32
Official
Official@datbigofficial·
@lilmayor04 @BolinBolinnnn You no fit brag with una biggest song from una last album keh 😂😂 You fave don fall na Shakira dey carry am Make eh first drop eh own song make we see
English
0
0
0
38
mayowa
mayowa@lilmayor04·
Burna boy still come meet FBM for 75m since last year fah 😭
mayowa tweet mediamayowa tweet media
English
18
53
272
6.9K
BMB Blog TV 🌎🫧
BMB Blog TV 🌎🫧@Mickeyboy828·
@_blizboy 😂😂since when Asake leave wizkid focus on his album all the new new songs wey wizkid don drop no one enter top 1 for Apple or Spotify 😂😂and no one don reach 10 million streams 😂😂
BMB Blog TV 🌎🫧 tweet mediaBMB Blog TV 🌎🫧 tweet mediaBMB Blog TV 🌎🫧 tweet media
English
1
0
2
206
harrrsha
harrrsha@WizStatz·
CHRIS BROWN & WIZKID — “MAN ON A MISSION” received 40K streams on Spotify in it first hour of release.
harrrsha tweet media
English
31
433
3K
54.3K
Official
Official@datbigofficial·
@itzbasito Make I listen another song when wizkid drop today lol 😂
Official tweet media
English
0
0
1
53
BASITO
BASITO@itzbasito·
Which song are you listening to right now?
English
49
28
205
4.8K
Official
Official@datbigofficial·
@Shege2U @WETALKSTATS If FC talk about Spotify now una go say gumbody who still dey go YouTube go watch video
English
0
0
5
79
Shege🦇 & 🦍
Shege🦇 & 🦍@Shege2U·
@WETALKSTATS only Calm Down by Rema has 2.9B streams on YiuTube music , even over 3X One Dance 😳 Rema is too underrated
Shege🦇 & 🦍 tweet media
English
1
1
0
415
WETALKCHART_
WETALKCHART_@WETALKSTATS·
Most Streamed Wizkid Songs on YouTube Music : 1. One Dance — 855M 2. Essence — 511M 3. Joro — 402M 4. Drogba Joanna (Remix) — 340M 5. Soco — 278M 6. Come Closer — 216M 7. Brown Skin Girl — 181M ⬆️ 8. Call Me Everyday — 180M ⬇️ 9. Fever — 173M 10. Can't Believe — 162M 11. ENERGY — 106M
WETALKCHART_ tweet mediaWETALKCHART_ tweet media
English
8
47
207
17.6K
THE DEBUT HUB
THE DEBUT HUB@thedebuthub·
🚨 Asake (4) joins Burna Boy (6) & Wizkid (4) as the only Nigerian artists with at least FOUR projects above 300 MILLION streams on Spotify. 📈🔥
THE DEBUT HUB tweet media
English
70
405
3.6K
57.2K
FORTUNE
FORTUNE@chikere_fortune·
@theadeszn Tho Burna boy & Shakira are both the lead artist Still Gumbody sweet Ngl 😂
English
1
0
5
511
kenney boi
kenney boi@kenneyboix209·
@theadeszn We must follow them with that gumbody ,I swear e dey sweet die But base on say we get level pass Dem, our gumbody target na BTS, bad bunny and Taylor Swift
English
1
0
0
246
Swanky
Swanky@achillesda6th·
@theadeszn Ours is not even a gumbody, they both co own it
English
11
0
29
1.8K
Official
Official@datbigofficial·
@official_Gegeh See as you keep wizkid first you know ball na him be there father always
English
0
0
3
75
GehGeh
GehGeh@official_Gegeh·
As an upcoming artist wetin you wan sing now wey Wizkid, Chris Brown, Davido and Popori never sing before?
English
325
107
2.3K
39.7K