Johnson Oluwaseun
7.9K posts


If I’m on a date with a woman and she start pressing her phone, I’m walking out of that place immediately.
𝐂𝐢𝐭𝐲 𝐑𝐞𝐛𝐞𝐥 🦅@Cityrebel
I get that no one who’s not right in front of you owes you their undivided attention, but please, put your phone down when you’re with people and actually start a conversation.
English

@Cristianojrpr @Cristiano I have another Cristiano for nigeria
It all love
I hope 1 day he would be able to meet with you in person
English

Go follow this acct
Make we Ororo boys share 1m this morning
Victor Boniface HQ@VictorBoniHQ
Sabi boy with banger goal🔥
English

@OneModupe Happy birthday to you
But for you to fit do another birthday in good health and wealth
Stop eating those runbish you called food
English


@broken_dcII @boniface_jrn @firstmiracle_ I no dey use follow play
As u dey follow
I dey follow back
English

@Brattyenori13 Them go soon do go fund me account for you
No worry
English

@DanielRegha Nothing wey man fit do
This creature are so ungrateful
English

This is an information no-one needs to know; 'rrelevant, and it's also likely dishonest.
YabaLeftOnline@yabaleftonline
The only time I experienced poverty was when I married my ex-husband - Iyabo Ojo
English

@boniface_jrn @firstmiracle_ Anybody can go and verify
Naming ceremony video self dey
English

@boniface_jrn @firstmiracle_ Everybody dey claim ororo boy
Them fit name their son after him?
Even after the mockery I stood firm
I believe say 1 day blessing go show
English

@boniface_jrn @firstmiracle_ I don follow
But u still dey owe me money
That aside
Im the only person in Nigeria that named my son after the goat
U suppose bless me for that
Make my account smile
People don too mock me
But I believe you can put a smile to my face
English




















