@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Well I’m a proud warrior boy . One of d richest state in Nigeria 🇳🇬. Prod to say I go relax in Lagos & stay Abuja but left 9ja for England (4th county by d way ) we nr Dey come stay crowd ed place . If u say I Dey lie , jokes on it . I knw say u nr follow .
I’m never going back to Carterefe. I’m currently in Abuja, so you won’t be seeing me for the next 3 months. You can forget me if you want. I’m done with Carterefe side — I’m hustling for myself to make small money. Even if the money doesn’t come, he shouldn’t come around. Even if I kpai, I’ll kpai by myself. That’s life😔
—— Kolu says 🗣️
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Cry harder . He ripped ppl mke dem go ripp am na . Abi Una brain nr smart reach ? D one Una president Dey do nko ? Gerrat .
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Urhobo people and lie of Wetin Dey no be🤩, werey fit never commot for inside delta Dey gas say he use bmw fool🤩🤩🤩
@tristan_nasri@demanapaid@DurkioWiz Hope say d person hand long & strong like he own ? U knw say carter nr only tall he strong he sabi break nose 👃. U get dat strength. Nr b to
Make nose for social media
@maybatch300@Badpersonx7@DurkioWiz Gave him which show ? Talk wetin u knw . Person Dey tell u say na pay dem pay both of them there u Dey talk rubbish .
Wizkid acknowledged d song ? No . So Wetin Wizkid do for am wey e take b ingrate Abi u just learn d language?
@Nwandonni_photo@DurkioWiz D way carter go tak blindly ehn, u go need call Dibia to help u . We Warri boys we too strong oo.
Na portable wey beat Charlse Okocha & Akpi na Efe almost bury . Try am mke dem put Una for ring ins wear u nr go leave there wit ur leg
@Victorsunday_01@Mondsy336635@DurkioWiz So Becoz he disrespects a kid now he’s not educated. Na now I Dey bandit Dey fry yam for dat country . Una brain cells Dey fail for important matters
@jnrboy23@DurkioWiz@carterefe__ U see d way he beat portable, na x4 u n ur squad go collect from am . U think say we Urhobo Dey fear . Before Una go raise incantation we go remove ur teeth
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup Mke
Kolu use he grave for himself . D internet is there for everyone mke he use he grave for himself & stop hating d hand that feeds him . Stupid dull Nigerians
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup If u like make u Dey use plane I know send ur mama, me i knw Dey fams una online audio money okay🤩🤩, I’m contented with my own money and we don’t suck on dick like u bingo🤩, when they say things that doesn’t sit well with you people, u call it hate and it is fact, he rip.
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup If what u said in ur comment is what u feel u won’t respond is such a low mentality manner . So ur actions differs from ur words . U don’t stand a chance . Cry more 😂
@Patron0732410@bayern_MOB Yes , where is ur Bruno , where is ur kvar? Nowhere to be found. So cry . Ur hate can’t receive he value . He scored goals against Arsenal same as Messi bt yeah I don’t like any but won’t mke me not say d truth
@RealObamedia Why yall spread hate . If carter nr Dey put in d work then I go support Una , bt bro has been consistent for over a 6yrs now . E easy na Una nr do am ? Keep ur hate hard work over hatred . Lazy ass
Lumber exposes Carter Efe, He just confirmed that Carter Efe chased Ojo out of his house for no reason, despite Ojo being the only one who sacrificed everything for him. If you look at Ojo's last interview, he was clearly trying to drop deep secrets.
—— Lumber has finally spoken: Carter Efe is not what you guys think he is!" Omo, big trouble in paradise😂🙆🏽♂️
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup I nr Dey suffer u fool. I use 2020 bmw m4 in 2020 before I leave 9ja for England . Sha carry gun sleep mke bandit nr go finish ur community gor night . Efe na ripper 😂 ur hate won’t reduce he’s. U nr follow
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Which country u take Dey suffer mumu, nothing change the fact say Carter na ripper, na greedy and very anyhow being okay, if you are pain about my comment, you will continue to be pain cos am not here to suck anyone dick like you all okay, we no Dey fams yeye fams like una o.
@Dannyjwi9@OfficiaEscobar@viral_backup U stupid man . U stupid . What’s Kolu addition to he’s streaming? Low views is not an excuse. Even fifa records low views . Does that mean their value reduce ? Nr use dis brain train pikin oo na mumu u go just train join ur mumu
@owen9ize@OfficiaEscobar@viral_backup Which blessings don drop since he leave the Carter, na so so low views he Dey get for hin live, he know say kolu no sabi talk he carry ham join body rip ham, na so he do for young du, very greedy thing.
@Only_Akin22@bayern_MOB U stfu. I’ve been watching football for 20yrs now . I said I’m not a Ronaldo fan . I’m an Arsenal fan . Messi Ronaldo has scored against us so I don’t support them . So go f#ck urself .
So Becoz I’m not their fan I shouldn’t say d fact ?? Mumu . Emotional fool
Messi’s name was being chanted while Ronaldo walked off the pitch yesterday, and Ronaldo did absolutely nothing and it’s labelled “respectful” and “classy”?😭
A guy takes his L, keeps walking, and suddenly it’s an act of sportsmanship? Okay😂😂😂