jnr
1.3K posts


Bia Swanky, are you okay? Even families get issues sometimes, not to talk of a fav and his fanbase. Normally, 30BG no be like una FC wey no dey tell Wizkid the truth. If not, him for don stop to dey drop rubbish songs. Abeg comot mouth for 30BG matter. Some 30BG got angry with the guy because they felt he leaked our fav’s unreleased song, so they were only trying to protect Davido song, Maybe he misunderstood them and thought they were bullying Davrel . So that’s what Daddyzee is explaining not you thinking he open space to criticize Davido or crash out be warned !
𝐒𝐖𝐀𝐍𝐊𝐘@bigswankky
30BG are seriously crashing out on Davido on their space!! What a time to be alive 😂😭
English


Assist me by getting out of the Portugal team
Bruno Fernandes@B_Fernandes8
how can I assist you? ☕
English

🇵🇹🗣️ João Neves:
"We know what Cristiano has done for us, for our national team, and for the world of football.
But at this moment, he and we know that he is no different.
He is just another player here to help.
He is no different from the others.
He is here to contribute, just like all of us."
English

@UrglyGramm Mushin people Dey X, people wey don sell phone buy COCO 🤣
English

So most people in this cs feels like I’m cappn 😭 where my Mushin ppl to verify this big lie 😭
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
One night for ghetto carnival Dey go, people many like 500 and men don dey dance dey on vibes, naso Ndl€a enter ooo, everybody just start to dey run naso dj play “eduro jor eduro jor ” 😂 Guy nobody wait ooo, phone lost gold lost, people wound😭😭😂😂😂
English

"Carterefe no sabi beat person, if na me be Carterefe i for do bad for you"
—Mushin thūgs continue to threaten Portable for using their slang without showing them financial appreciation.
Dami’ Adenuga@DAMIADENUGA
Wahala no dey finish 🙆🏽🙆🏽🏃♀️🏃♀️ Mushin thugs called out Portable for dropping their gang sign and leaving without paying them.
English




















