Post

@dammiedammie35 Hmm una just Dey talk to supernatural being anyhow una get mind oh Oboy
English

@UTDFunguy @dammiedammie35 Funny enough God in His infinite mercy will be so patient and kind towards her till she gets born again..... Although God is merciful and kind, una go try dey careful and mindful of una speech o..some people dey hail you now, when you meet your doom, they'll abandon you.
English

@simeon2242 @UTDFunguy @dammiedammie35 Merciful wey kill one woman for looking back. All forgiving no forgive devil.
All of una dey mad
English

@stackcorner @UTDFunguy @dammiedammie35 See your foolish illustration...I nor need argue with you sha, when you die, you go know weda God dey or not.
English
