1804Teddy
299 posts


Sportybet please check this breakfast and open the option for the street we beg.
Erica@Ericap41j
Good morning guys
English

@1804Teddy @StatsbyJordan @SportyBetNG If na you thousands of people mount your games back to back, you no go fear? Almost every punter mount TT now😩
English


@MecheBillionz U SEF PAY 50k SO U CAN WIN MEGA ODD NOW😭🤣🤣
English

Some punters self as big as you are you go say make person follow you for telegram so you go drop game. Later ask the person to pay 50k na wahala for una. So 50k be your problem as a punter and you day do giveaway of millions and you day win millions of naira too. Make Una change all this mumu carata if not we go unfollow finish
English

@1804Teddy @KakiJunior1 You be devil guy 😹😹😹for where everybody loose you chop, I don follow you follow back make you Dey give me your edits Abeg
English











