Sabitlenmiş Tweet
Lion🦁
4.8K posts

Lion🦁
@21Question_
6’5ft …. instagram @21Question_
OUTSIDE Katılım Eylül 2019
641 Takip Edilen691 Takipçiler

Lion🦁 retweetledi

@wagwan508 @gjshegz1 @Sandra64392770 @AlbumTalksHQ We nor be like this before until them start to feel important for social media, plus a lot of the so called fc na underage
I nor fit follow them dey go back and forth but then again them need to know their place
English

@gjshegz1 @Sandra64392770 @21Question_ @AlbumTalksHQ No free e neck abeg🤣🤣.I like as Outsiders dey come out now.Make everybody hold e fanbase."Na we dey stream Burna 🤡".I just dey laugh then.Them talk say dem wan cancel my ODG to last year but bro came out with double motion.
English

@sansbrown_zz @Riichiie1222 @Iamokorie Wizkid fc and arsenal fans una get the same mentality, audio doings…
What Burna has done in the space of five years, NOBODY fit do am for Africa until next generation, know this and know peace, u too old to not know these things man
English

Tomorrow you will see him doing Twitter fight with Wizkid, Obi Cubana and the rest…See why I Dey always vex for am
benny.@1BENNY7G
BURNA BOY AND CHRIS MARTIN OF COLDPLAY CATCHING FUN IN NEW YORK! 😂❤️
English

@festus23619 Why wizkid dey always perform like say them dey force am?
He look nervous and don’t know what to do or something like that 🤔
English

@Riichiie1222 @Iamokorie Na only social media una for dey carry first, una nor get level
Burna and outsiders nor dey una level
Make una go dey climb table with mavo
English

@Iamokorie Outsiders and Burna boy are just catching up. Person wey don dey hype wiz 8 years ago.
English

@Myuseonlyy @ynlDestyni Weak verse 💀
No verse fit near watin Burna give Asake for Sungba rmx, that verse na eternal assignment wey nobody fit solve 😂😂
English

@thewaleadeyemi @AlbumTalksHQ You’re too grown to be lying to yourself, where are ur balls man?
English

@Sandra64392770 @AlbumTalksHQ Big bed ur fada
U still dey lie to urself for 2026?
By the way how old are u?
Let’s start from there cause many of una wey call unaselves wizkid fc una be underage
English

@21Question_ @AlbumTalksHQ Like what? Gumbody? The same that the fool condemned?
English

@Burna_Archive Very local set of people
Them like to flood social media with their mumu behavior and if u check their profile, most of them just new write weac 🤦🏾♂️😂
English

If Wizkid was at Burna Boy's level, we for no dey sleep o😭
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾@gmltony
We really have a long way to go in this country
English












