23RD.DANT3 retweetledi
23RD.DANT3
193 posts

23RD.DANT3 retweetledi
23RD.DANT3 retweetledi

This ain’t even bout no Kanye lyrics… I’m that Cuz that’s always nowhere to be found.
$UPER$TARNOBAP@satizzlestmg
I’m a deadbeat cousin
English
23RD.DANT3 retweetledi

"Compound drama never finish! 😤
We never even settle the first matter finish , our caretaker say him go hold meeting about the gateman, we still dey wait for the meeting.
This afternoon again, the same gateman con go my neighbor house go smoke colos and start to misbehave anyhow. One neighbor rush enter the house dey fight the other neighbor: “Why you give the gateman colos again after all the drama?!”
The guy swear say e no be him give am, say the gateman carry am himself. Before we know it, them dey fight dirty!
During the fighting, the guy wey get Starlink for compound (wey we all dey pay subscription) just vex and change the password. Now everybody don logout, no WiFi again!
Omo, I no even know wetin to do. The drama don too much! Abi make I just pack out from this compound?
The Big Tonah@TonahE48474
Omo wahala dey ooo...Yesterday night, I just dey my guy crib dey relax normal normal, we dey gist and chill. I spend almost two hours there, enjoying the peace. Suddenly, my phone ring, na one of my neighbors for compound. Him voice dey shake small: 'Bros, come quick! Our gateman don smoke colos again o. The guy just dey misbehave anyhow for outside the compound, dey shout, dey stagger, dey do all kinds of nonsense wey no make sense at all. Continuation ( Check Comment )
English

23RD.DANT3 retweetledi
23RD.DANT3 retweetledi

@sunshine5d @Frankleen_jr @ruonanpd @weloveroe @Daraforreal @Amarushakurr02 @Cocca1na @unckle_steppa Already in his position, but had to keep dem shades on cus they was tryna see the vision.
English

@Frankleen_jr @ruonanpd @weloveroe @Daraforreal @Amarushakurr02 @Cocca1na @unckle_steppa new iPhone cos he’s done with the old bitches
English
23RD.DANT3 retweetledi
23RD.DANT3 retweetledi
23RD.DANT3 retweetledi

Too passive, backed up aggression smh
Sonia@BalogunSonia4
Men with good hearts have the worst tempers. Why is that?
English
23RD.DANT3 retweetledi

“tell ur cousin to bring 7g and 2 brown wrapping paper ”
GIF
9ine@9ine_flp
“9ine you dey yard make we just chill and record”
English
23RD.DANT3 retweetledi
























