
@hypetribeng Chai 😂😭 Wetin be this ? I don know say he no yo make am for this music thing bro got zero talent ngl , But Una over hype am when he first release
Song cos his papa 😂💔 better go write junior waec first
English
𝕀𝕊ℍ𝕆𝕃𝔸🦀
2.7K posts



Nobody avoid interviews pass Seyi vibez, Many things e wan talk but English dey hold am.


