Pypper30bg😇
4.8K posts

Pypper30bg😇
@30bGgg
verified 30BG‼️I sell all social Media accounts and dating sites, Textplus,textfree eSIM activation,google voice,Textnow, TikTok & facebook accounts
Texas, USA Katılım Şubat 2024
282 Takip Edilen285 Takipçiler


You pass wetin I see for Lime? Abi you remain for house cos I no understand 😂😂😂😂
M.K.O ♠️@MkoTheComedian
Nah me ooo Nah only twitter you fit cho cho cho as you like Ur papa no fit meet me for road follow me talk anyhow Go meet ur fellow banger boys make unas dey chop unaa agenda
English

plenty talk no full basket. once again, pull up on me if you really bad ashiere!😡


M.K.O ♠️@MkoTheComedian
@islamfgs nah ogun go punish you If dem born you well pull up now Ayie ma baajee nii 😡
English

@ogebuleN @PreciousJudge5 Waitin do your own mouth ? Go tell her nah
English

Everything on the table no buy my champion ring not to talk of the Cartier watch
Do better my bro
M.K.O ♠️@MkoTheComedian
My babies 😍
English


@olupompin_ They don’t need to tell me
I know my own league and I know those that are above me lmao 🤣
English

@30bGgg @Omotolani991 @MkoTheComedian Ppl Dey ment person Dey talk like this u think say e no depend on something lol 😂
English

If e see draw I go give ham 500k
If i no give ham make he video me post ham online 🤝
Funmilayo@Allure_scent
Nobody should separate MKO and Yayi when the fight start.
English

@DrDanny2030 This MKO is actually an id*ot but I wish he jam someone like me. I don't follow him but this matter make me see him and I have been seeing his posts. One thing i notice is that he is mentally not okay and might have gone school but an illit*rate boy. What exactly warrant all ds
English

I don't know you, my bro. But I will advise you.
There are so many people who are willing to go any length on social media. There are many people who are emotionally ruinèd and are looking for people to prey on.
Going forward, I would advise you not to ever put your picture on Twitter until forever. Information I'm getting is that MKO is willing to go any length to make sure he kìllss you and has already paid some people to track you in ibadàn. Be careful of who calls you from now till May. And also how you give out your number.
This is candid advice. Anyone who has an ear should hear.
Either you settle amicably, or you don't let him get hold of your picture.
y4yi@yxyiagain
oju ogun ya
English

@Omotolani991 @MkoTheComedian You play too much giant Koh gorilla ni Boiz go mend him 😂
English

@DrDanny2030 Easier said than done
For him mind, he will shoot him and he will go like that
English

My bro stop all these things, you have already told your guys that you will kìlll him and shòòt him since he's a faceless account and nobody will know.
Please don't do this 🙏please
M.K.O ♠️@MkoTheComedian
Orita Aperin Ninuuu hood 🤣 Yayi me I go wait for 2 hours 🤝 Ur bolt fee on me
English

@KeansoLala @DrDanny2030 Mouth too much try am for this try am for that all nah mouth rest guy
English

@DrDanny2030 This begging dey gas am up, na ibadan e go try this nonsense, Dem no born am well to try am for Edo state, people dey wey go buy the market and na boris Dem go use for am.
English

@Timmonblazee @Hybrid_Ola If e reach your turn de pay like that now mugun
English

@Hybrid_Ola Uhmm… upcoming or not if person deliver make dem pay big money wey fit motivate them.. however she sef too do
English

@MkoTheComedian Na online everyone dey shaa
Make all
Of una shaa dey lie for una self
Hold up dey iwo road todaykeh??😂😂😂omo MKO dey lie gan hoo
English

@im_Kappachino @MkoTheComedian Make he leave his car carry bike ?for Ibadan nah so you mumu reach ? lol 😂
English






