
This counter wey I no stake high Dey pain me
🥤
17.7K posts


This counter wey I no stake high Dey pain me

Removed all Thê basketball, refused to take cashout , Game Ended 2-2 We move 👏


I know I’ve always been an advocate of pressing cashout but if you played that yesterdays game , the only thing wey fit make you press cash out for first half naa if you do picker work and cult boys dey your neck😭😭 From 2-0 for the first 50mins later turn 2-2 in 56 to 58mins

@8reddddd See Money wey una dey talk about, 39m, ahhhh

Omo I see 100 times of what I lost , I no take am 💔😭

10K to 200M, Cashout 39M, Take Cashout ❌ Take Screenshot ✅

10k stake 39m cashout is brazy not taking it…. Dawg typing we move😹 unless you played it x10 like KENE😹😹😹😹you de PLAY 😭😭😭😭😭

If u sabi how many 10k dey inside tha 39m ehn You no go sleep for 2 days Lmao





I will give you back 7 times what you lost. Be strong & never give up, as far as there’s Life, Hope still dey..

Omo I see 100 times of what I lost , I no take am 💔😭