Make I just dey pretend say I sabi wetin dey I dey do, from there I go meet people wey sabi wetin them dey do, so I go sabi wetin them dey do, then I go finally sabi wetin I dey do
Guy na Saturday, it's the freaking weekend. Touch Grass guyyyyyy.
Leave the charts alone. That BTC you want to trade, you go chop that SL wey you dey find.