ADC Coalition for good governance
109 posts






Uhm my country people, no be small thing wey happen yesterday for Kano o. Some of my Kano people borrow my wristwatch ⌚️ na so e go, I just dey feel am but I no fit do anything. Anyways, I don dash una 😅 Otilo.
Sha I wan use this opportunity take beg una abeg make una go register with African Democratic Congress (ADC), so that we go fit comot this wahala government of APC come 2027.
Thank you as una go do so 🙏



English














































