
@Habibsuleiman1 @DurojaiyeSegun Omo you suppose swear for your papa and mama o see waiting dem born 🤡 Omo you worwor o
English
Ade Robert
209 posts


















Verydarkman don fight everybody wey support am from the start. Fell off with Davido Fell off with his Lawyer (Barrister Deji Fought with Wizkid FC Fought Tunde ednut Fought Phyna Fought Harry Harrison And he’s now fighting Sowore! When una ready, una go tell am the truth👍