Apex
82 posts


@PforPurvatti @EPESFC I don't even play PvP division matches no more😏 I play AI division mostly cause of network related shit always
English

@Akilex_official If you no leave potw cards I swear you go later regret am imagine you pack like three 103 potw card for squad dem dey semo your overall strength sef follow Semo but next live updates like this Omo you go cry😂
English

@Godslove0011 @Temple_cfc @Ace_Efil @ik_fiinn @akoza__ @o_dahmey @Cole_palmerxtra @berryOTFisback @RvsBest15068 @MrLoladee @SamuelEkechi11 And the thing be say that guy useless for Pes world classic or whatever classic that year 😂
English

Can’t believe I forgot I had this beast in my reserves 😭
Took a few L’s, checked, and boom, there he was 🤦♂️
Stupid me 😣😂
Came back into the team on a different level 😮💨🔥
#eFootball #eFootballmobile

English

@korexd28savage God go punish this guy na him dey thief my luck hin thief doue,olise and kuyt which kind pattern be that na😑😒
English

@big_zehrry I bought one more that looks like yours so I can always remember you my achalugo 🌝
English

@AlipoeTim47562 @SamuelEkechi11 I be don fear you ooo😂😭....say make we just wait and pray for the day Konami bring player transfer make we exchange Ruud for Andriano oo
English

@MhiztaEco Use the midfielder with the fortress skill disguised as a Goal keeper 😂
English


@big_zehrry Person pikin don Sabi formats to enter girls for him area Una wan cast am 🌝😂
English

@ChiChic55 If you don make am for life like legit make legit money you go know say nothing dey out of person reach for this life
English

@GodswillOs30688 I doubt this is coming but if it does come I am going for Beckham that nigga would be completing my cross spamming shit🌝
English

@cannavaro1299 @AlipoeTim47562 @SamuelEkechi11 I Dey always tell my guy say the guy Dey behave like fox in the box
English

@Veronkatti @SamuelEkechi11 You know say others dey craze for comments section me sef wan follow them craze na😂
English

@AlipoeTim47562 @SamuelEkechi11 Best Bullet headers in game and you're saying they're useless....omor na player skills ooo,Andriano low screamer wey be op
English

@GodswillOs30688 Sha dey look left and right for that Aubameyang Wey you put for front Sha cause how many time Konami expect poor man pikin like me to spin😂
English

@Godslove0011 @Temple_cfc @ik_fiinn @o_dahmey @Cole_palmerxtra @MrLoladee @Ojonugwq @Ace_Efil @SamuelEkechi11 @akoza__ @Bebe_Ik There is no squad that is completely P2W or whatever shit y'all call it 🌝😒
English

Money builds it… but what’s your squad saying? 👀
P2W only 😁
Drop yours below 👇
#eFootball #eFootballmobile

English

























