Arosam Dml
851 posts



Happy father’s day for you next year 😀
Samson🇳🇬 🇳🇬 🇳🇬@zamaniii00
Stomach pain don dey worry my babe again 😑😑
English

I no want 200m eje.
Make I just see money wey I go use Dey chop till dem pay me salary.

39@39billion
Universe I dropped it here!
English

@zamaniii00 See person wey I wan ask for staking power 🥹😃
My helper still face am 😅
English

E fie be today wey I no wan play now make the game come
39@39billion
Universe I dropped it here!
English
Arosam Dml retweetledi

@zamaniii00 You wey be say na December 31 we Dey see you for church …
English

This game don Dey go well
Go telegram go play and I drop edit too
t.me/DukeofOsogbo0
Duke Of Osogbo🇳🇬@FoluboiNg
Let’s break Sportybet with this option Code posted here 👉🏿 t.me/DukeofOsogbo0
English

@adams_uglyy @39billion Game wey e drop wey never reach 2 mins you don run the edit finish ??? 😃😃
English



















