
@softlogic__ @onyeka_chii See fool ooh you dey your house dey assume say i no fit speak igbo i dont even live in lagos or been there you wey be custodian of igbo language wey sabi speak pass all of us i no know say na ijaw i dey speak with my mama all my life thank you for this revelation
English











