Abhulimen🦉
3.2K posts

Abhulimen🦉
@Avibrown7
Graphic designer, screen printer, melodist
Lagos, Nigeria Katılım Ağustos 2020
220 Takip Edilen225 Takipçiler

@Amakundi001 Nobody talks about the stigma that comes with smoking weed
English

@Guccistarboi Michael Jackson na different level entirely Chris Brown talented well well, but MJ vocals, stage presence and legacy no be here.
English

Based on talent, everything chrisbrown does today we’re all learnt from Michael Jackson plus he no fit attempt Michael vocals! Dem no born am well.
Alabi@the_Lawrenz
Wetin Michael Jackson go fit do wey Chris brown no fit do?
English

@Guccistarboi Every move Chris Brown is doing today, is from MJ playbook. You can't compare the blueprint and the house.
English

@Ayomichaelxx They are not slow they are following statistics and trying to write Bigwiz off
English

Some kind Agenda will forever be funny and sound sțupid to me at times.
“Wizkid can’t go on tour”
“Wizkid can’t sell out tickets”
“Wizkid canceled morayo tour because of low ticket sales”
So my question is that if wizkid personal Dj. “DJ TUNEZ” Dey sell out shows around America,United kingdom,France and around the word then wetin go come make Una feel say wizkid him self wey sell out 02 arena in just 3mins before no fit go on tour right now ????
I just have to admit it that 30BG,outsiders and Ravers are the slowest fanbase on earth.
English

@OSandra61091 @gib_smoke 🤣 if I come lagos no worry I go link you up then
English

@Avibrown7 @gib_smoke I never go Lagos na Ghana I wan con go 😂😩😭
English

@OSandra61091 @gib_smoke Na me invent am I Dey cook noodles for state any type from beef to egg to pork to Komodo dragon just gimme the chance to prove my self
English

@bigdihteslim @1i_riz Cry small na, I go off shirt fight,all the anger wey I don Dey Harbor na wetin I go use beat the both of them
English

@OSandra61091 @gib_smoke Ok o make e no be like say I Dey force you but you don hear of chow mein 炒麵?
English


@boniface_jrn I never see time wey food no give person joy oo….i suppose arrest the person wey drop this lyrics
English













