
Too much fun 🦅
Bencarson toppy
22.2K posts

@BBencarson
Manchester is my Heaven📌 MUFC💯🖤📌 FC💯 cr7 🇵🇹

Too much fun 🦅

If SEX nah food, how many times you go dey chop in a day?


@39billion Make e drop 5, million for u bro

@Anthony6366 Congratulations, broski follow @Anthony6366 for giveaway

@Guccistarboi You mumu sha wetin concern seyi vibez if you miss millions?? Or as you dey post this now how e take concern us you know the ones we miss? Abi make we pass aggression put for your body as well? How you take dey reason sef??