rexxie❤️🦅
62 posts

rexxie❤️🦅
@BIG_rex02
BILLIONS DOLLARS DREAM IF E COME I GO DREAM AM AGAIN🤞🤲
Katılım Temmuz 2025
93 Takip Edilen9 Takipçiler

@TinyBillions Red card Dey kill games who play over 2:5 cashout now
English

Another Cut 2 on 200 odds and cut 1 on 50 odds
🤦🏾♂️ 💔
Ghost👻@GoodGhost29
Good morning y’all… I appreciate I love y’all frfr Let’s try again today… remember nothing is certain, stake what you can afford to lose 🙏🏾 XKYLT7 — 200 odds ✅ 🔞🔞🔞
English

@SportyBetNG All Una social media platform o go down this night nor worry
English

@BettingTipsMan If e pass today I nor try am use that app again I go yus Dey use football.com from today
English

@GhettoPunditt If e don Dey close to 70 or 80 minutes you go see say them go open am
English

Bro 10 games has played over 1.5 first half 🥺
Sporty please fix your app na
Rom Baro@GhettoPunditt
Omo i play full board over 1.5 first half 😳 Na madman bet sha 😂😂 sporty no gree open make I observe cashout 💔
English

Cut 2 🤦🏾♂️ on this
We go again
Una no blast me today as na over 1.5 kill ticket today and individual over 0.5
For those wey believe we go win more 💯💯
✌🏾❤️
Ghost👻@GoodGhost29
TZYRG1 — 65 odds 🔞🔞 Please keep your opinions to yourself. If you don’t like the picks, you’re free to edit or ignore them. I’m not a punter…I’m sharing this for those who appreciate my effort
English













