bowale
756 posts

bowale
@BWL09042002
Forever a Chelsea fan 🥶💙
Ogun, Nigeria Katılım Nisan 2021
238 Takip Edilen25 Takipçiler

@yxyiagain You no con post for snap ehn super dad 😂🎂❤️
Thanks for always putting a smile on my face ❤️
English

@kharis_micheal Na true no just use am joke or make love no blind your eyes
English


@Morriss266765 @fergieishim These ones no dey wait make template cold Na as he dey hot dem dey serve am 😂
English
bowale retweetledi

she dey 100l second semester😂😂😂
Sophia💎💕(blue tick-look fast fast)@softbaeby_
jesus i think my roomate is pregnant😂
English

@wellyntondayved @Undaratedking Abeg just answer make I enter dm asap
English

@BWL09042002 @Undaratedking This guy wan use scope confirm if na him babe🤣
English

Defensive frailties
I need PSG in the Final
King_Andre 👑@KingAndreasss
Again, I think you people don’t watch Bayern and you overrate them a lot
English

@Undaratedking I de lash my ex girlfriend wey get relationship of 6 years. She just comot my house yesterday…. Brother fear women!
English

@El_nwaeze @Ox3dd @BScottyL Water the chat before recording, enter the chat, go to the camera inside the chat then start recording
English

Open chat go to camera start screen recording go back to chat record as much as you want and stop recording
If you caught me recording I wanted you to
MALE NURSE OF LASU💛🩺@_malenurse
How can I take screenshots on Snapchat without the other person getting notified?
English

@FavouriteCoco2 @Janiee_Jayy That’s a big flex . And I am attracted to such ladies.
English

@Kevddev01 @whoisjay_028 @josiahhh_x @JayyOclock Walahi I go tell am say I no get money
Na wetin she wan do she go do
English

should I have lied to her?? 😭


J ❤️🍃@josiahhh_x
told this girl I’m too broke to hang out and thinks i’m lying
English


See person babe, I go keep this chat incase , mk person no go carry me ,NYSC I con do.😭🤲

SOMTO@somtodeyforyo
+234 girls don burst my head.😭
English













