
banger thief
354 posts



Especially that tribe wey their name rhyme with gba
The Strongest@BoogeyThat
In Nigeria, It's not enough that you battle your oppressors. You also have to fight the willing slaves. And dem plenty.
English

Watch this insted

𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz
Abeg who fit suggest a very nice movie when I fit wash this night?
English
banger thief retweetledi
banger thief retweetledi


Na my wife you dey insult like that? Better be careful
𝐓𝐇𝐀𝐓 𝐍!𝐆𝐆𝐀🦅@Hesthatkid1
she no go edit keh, sabi girl wey no sabi spell😅
English

My guy say na because the cylinder don rust
Chizzy🌻@ayam_Chizzy
Those of you that carry Gas cylinders inside Baco bags what exactly is your problem? Did you steal it?🙄🤔😏
English

So you ready carry earpiece go store to go repair normally?

ilymjsyk@g4na_xo
Over 8 billion people on earth and nobody sabi repair earpiece?
English

Begging with steeze😂
ٰ@ya3aby
i fit see 2k for una side abeg, that nigga tinubu got me fucked up
English

This just triggered me, jessica anywhere you dey my God will punish you foolish girl
ilymjsyk@g4na_xo
Let me guess She does not like lustful men Her ex did her wrong She dates to marry She's demisexual/sapiosexual
English

@MubuyWallet Scam, i did airtime for cash with them and i didn't get paid
English

Convert your excess airtime on mubuywallet at an affordable rate.
Sell your MTN, AIRTEL & GLO excess airtime and get your cash in 10 minutes.
Visit - mubuywallet.ng or message 08157220529

English


banger thief retweetledi

Guy this my tecno circle camera just dey disgrace me😔

𝓫𝓸𝔂𝓡𝓲@Boyravee
I comot redmi 14c for public you dey laugh now imagine sey i vex use that phone nak your jaw
English
banger thief retweetledi








