Bee X CONMY TV

193 posts

Bee X CONMY TV banner
Bee X CONMY TV

Bee X CONMY TV

@Bee_X_TV

MEDIA & PUBLICITY ACCURATE and RELIABLE FIRST HAND LEGIT INFO❗ AVAILABLE FOR ADVERTS n' BUSINESS PROMOTION 🕹 INFLUENCER👻 PROMOTIONS...🎯

Yola, Nigeria Katılım Mart 2024
61 Takip Edilen8 Takipçiler
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Nobody : Your boyfriend coming back from OBLEE in preparation for 6th 😂
Bee X CONMY TV tweet media
English
0
0
0
12
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
335/365 🥹🤲✅ It’s been God All through
English
0
0
0
19
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Dem don gimmi memory verse for Christmas carol🥲😩🤌🤭😅😅
English
0
0
0
18
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Food wey I suppose chop TDS I don chop m for OD😤… God abeg
English
0
0
0
11
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Using “ lemme go and sleep” as a polite way to exit a conversation or leave a place 🌝… of course ion sleep all day long☺️
English
0
0
0
13
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Nobody: Absolutely no one😁 My Colleagues during exams: 1/10,2/10,3/10,4/10,5/10,6/10,7/10,8/10,9/10,10/10..🤤😅😅
English
0
0
0
9
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
In need of a 6 months break twice a year before we start exams🤧
English
0
0
0
12
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
At this point in time🥲… material things don Dey move me 🤧
Bee X CONMY TV tweet media
English
0
0
0
11
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
E get as handouts go plenty wey you go vex sleep. Make anything wey go sub sub🤧🥲
English
0
0
1
7
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Alright Set 54,55,7 and 8 it’s that time of the semester again Let’s read the whole semester inna week🥲🤧🤝🤝
Bee X CONMY TV tweet media
English
0
0
1
9
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Seriousness and Ideas wan kill me, I don summarize 5 pages handout to 7 pages🤧🤧
English
0
0
0
8
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Best in procrastination keh.. make dem add stripes leave who 😒😏🤓😂
English
0
0
0
9
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
As I see handouts wey I never cover, i shock🤧
English
0
0
0
14
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Not everything is just dating nau🤧… how can I legally put this sh*t😑
English
0
0
0
9
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Common sayings this week: WHO GIVE US THIS HANDOUT ❓😒😏 Person go just Dey discover while others Dey do summary🤧
English
0
0
0
9
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Anther time of the semester to catch up with INSOMNIA… God abeg😪
Bee X CONMY TV tweet media
English
0
0
0
15
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
Maka sleep with this food wey Dey my stomach, na waste of glucose ohh 🥲😢
Bee X CONMY TV tweet media
English
0
0
0
9
Bee X CONMY TV
Bee X CONMY TV@Bee_X_TV·
That feeling of dullness after reading the whole handout, be feeling nothing Dey the head at all😤🤌 can’t remember a dime
English
0
0
0
3