Sabitlenmiş Tweet

Where all the Jos people wey dey my list sef, seems you people are very wealthy ohh😭😭😭 cause why is your flexing time from 1:00-2:00am on Sunday ohh not Friday ohhh. Una no dey go work on Monday?? 😂🤣🤣🤣
I enjoyed my stay❤️❤️ #HausaContentCreator
English




