Sabitlenmiş Tweet
BIGG MOSES 🦅❤️
7.3K posts



@1BENNY7G Very soon una go see Rema for church dey pray like asake
English

@davrel99 No ever mention WizKid name for your mouth that's the day we cancel you
English

This one na be una house boy
Esam@esam_baba1
Make I sharply wash my people dress before dem wake up
English

I can’t bear it anymore…. Bye guys 😭

ÃuRàCLê ★†🪐🇳🇬@Auracle112
It’s been 2 years now i started this journey on X , 2 good years of buying blue tick , of clapping for others when they get paid , of not relenting thinking one day it will be my turn But it looks like all my effort , f00ling , the drags and insult well all in vain💔 Bye guys
English

no difference between this one and fola them just dey rewarm song for their ewedu brothers and unilag girls
THE DEBUT HUB@thedebuthub
🚨 Shoday teases new music “Come Kulosa” 🤩 How’s it sounding? 🔥
English

@Tojisukuna56 Delete this thing now ,stop promoting fake thing's with my name 🤡
English
































