Sabitlenmiş Tweet
@BIG~JOSH💀
182 posts


@oluwayeml You sure say wetin you do never dey make you craze like this?😂
English

@Bigjosh005 Someone can be wrong and people just choose still to be loyal notwithstanding, but an honest person doesn't care, he tells the "truth to power" no matter what he's gonna loose. I will go with honesty over loyalty any day.
English
@BIG~JOSH💀 retweetledi

@vector_olal Nah who no do physics go find this your grammar hard to interpret
English

i don post big grammar for my mutuals, dem no gree engage. olodos
victor 🖤🦇@vector_olal
my account balance and my anger issues are inversely proportional to each other.
English

@olanrewaju_0008 @TheDamiForeign Why you type same thing gimme for comment section?🌚
English

@Bigjosh005 @TheDamiForeign Loyalty beat honesty and love
I can’t prove you wrong bro
English

Calm down bro na just sport
@BIG~JOSH💀@Bigjosh005
You Dey celebrate Ronaldo loss like say you dey win for life 😹
English







