

Bitcoin Hausa.
7.7K posts

@BitcoinHausa
Spreading #Bitcoin awareness in Hausa — a language spoken by 250+ million. Empowering our people with Bitcoin knowledge and freedom. $BTC






















Our guest for today, na @ihate1999, na him be di No. 1 Most Impactful African Bitcoiner for 2025. Na him also be CEO of @btrustteam wey also win most impactful project of the year. Watch this video make you hear im take on Bitcoin! 0:01 - We go like make you introduce yourself to our people wet dey watch 0:21 - Wetin be the experience so far for Mauritius 1:05 - Wetin be the message you get for people wey feel say Bitcoin na scam? 1:40 - Wetin you go tell developer wey get double mind about the ecosystem 1:55 - Wetin be the last message wey you get for us and wetin we need to expect from Btrust #bitcoin #africanbitcoiners #ABCZ











