Bizzy

528 posts

Bizzy banner
Bizzy

Bizzy

@Bizzy9o

real ravers 🦇 please follow back

Katılım Mart 2026
229 Takip Edilen60 Takipçiler
Bizzy
Bizzy@Bizzy9o·
@Ayomichaelxx Suck fc preek dey go joor 🫩 Body go tell unah soon I trust fc
English
0
0
0
245
AYOXX🪖🪖❤️📿📿
30BG,outsiders and Ravers dey do their alliance nobody even complain But Na wizkid FCs and Giran republic alliance dey pain Una 😔😂😂.
English
32
175
781
8.5K
Joēlll
Joēlll@Zee_xjoel123·
See Rema that ravers are looking for was caught clubbing with Crayon 😭
English
9
17
151
3.9K
Ola⚡️
Ola⚡️@lifeofolaa·
FC and Giran republic don start fight 😂💔
English
47
91
716
11.2K
Bizzy
Bizzy@Bizzy9o·
@Ayomichaelxx Fc don dey deny giran ,unah eye go soon clear
English
2
0
0
298
Bigpizzle ❤️🦅
Bigpizzle ❤️🦅@bigggpizzle·
Me I no dey form any alliance, na Wizkid I dey stan no be Asake 👍 Wiz is very close to Wande Coal and them be close friends, Skepta sef dey there , how many of una dey stream those ones una go con dey force Asake for person throat 😂
English
31
33
212
5.9K
Adamzzy 🪖
Adamzzy 🪖@adamzzy_GR·
@bigggpizzle Werey u sef dey talk like say no be wizkid streams dem dey deduct 😂😂
English
4
0
0
413
Bigpizzle ❤️🦅
Bigpizzle ❤️🦅@bigggpizzle·
If that guy never use farming destroy Apple Music chart e no go rest 😭😭😭😂
Bigpizzle ❤️🦅 tweet media
English
11
16
94
4.2K
FELIX
FELIX@festus23619·
be sincere, which song did you play first this morning?? 🎶 🎶
English
26
4
62
1.1K