Blaze🐉🔌🪵🍁💨@Blaz_e2003·26m@UrglyGramm @Oye3004 Boss even for this side I never see kpo to tweet sef nah problem 😭💔Çevir English0001
Blaze🐉🔌🪵🍁💨@Blaz_e2003·2h@0XCoreLegacy @toosoft221 I go unfollow if u no follow back oohÇevir English0003
𝗖𝗼𝗿𝗲𝗩𝗶𝘀𝗶𝗼𝗻@0XCoreLegacy·3h@toosoft221 Follow me, and I'll follow you back! Let's support each other. 💙Çevir English20020
Blaze🐉🔌🪵🍁💨@Blaz_e2003·3hTo make mama proud,you go first go where mama No send you oh👂🏾Çevir English00227
raelart@09raelart·3h@Blaz_e2003 That na ur site After God, na my senior sister , mother isn't mothering at all 😢Çevir English10111
Blaze🐉🔌🪵🍁💨@Blaz_e2003·3hWhat’s your prediction on today match 🏆 Who you dey Rep Argentina🇦🇷vsEngland 🏴Çevir English00328
raelart@09raelart·4h@Blaz_e2003 Wetin 👀 see 👄 no go talk am ........ .🚶🏿 Reason i no love again!Çevir English10117