Sabitlenmiş Tweet
@CHELSEA_LOVA💙
50.4K posts

@CHELSEA_LOVA💙
@Bobbysnipper21
Microbiologist/Afrobeat Lover/Football Analyst/A Chelsea fan for life WORLD CHAMPION🏆💙
Abuja, Nigeria Katılım Kasım 2022
3.4K Takip Edilen1.9K Takipçiler
@CHELSEA_LOVA💙 retweetledi
@CHELSEA_LOVA💙 retweetledi
@CHELSEA_LOVA💙 retweetledi
@CHELSEA_LOVA💙 retweetledi
@CHELSEA_LOVA💙 retweetledi

@metronaija U look everybody wey u wan date na angel. That babe wey no well 😅
English

Angel’s Ex Wife Tumi narrating how she has put her efforts, m0ney, time for Angel but no change.
She also cooks for Angel
She did everything for her but all to no avail
she also stated what caused’ her Divorce with Angel
Metro Naija@metronaija
Angel mama should just put her head down. I believe Tumi Na who come online first we go support
English

@metronaija Which day Dem marry now now Dem done divorce 😂
English

@Bobbysnipper21 @BigYomiii We don’t brag with cars but the very first thing wey your empty brain come up with na “but you never buy Benz”.
@nikitabier remove this fool from Monetizing make he grow sense and tweet well
English

@PrinceOkpalanwa @_onGodMode @BigYomiii Wise man with ur round head. King Solomon I dey hail. Clown 🤡
English

@Bobbysnipper21 @_onGodMode @BigYomiii I appreciate but guy I swrr you no wise. This no be insult na plain fact you suppose don sabi by now
English

@_onGodMode @Bobbysnipper21 @BigYomiii I swrr. Guy the bobo dey talk like who dey use person phone login en account. No single atom of wisdom
English

@_onGodMode @BigYomiii My generation we don't brag with cars, evidence choke. We get the latest ones. So fxck off
English

@Bobbysnipper21 @BigYomiii Nobody for your generation get 2018 Toyota 😂
English

@PrinceOkpalanwa @_onGodMode @BigYomiii See as u resemble allien for profile pics but na my own u dey look. MUMU😂
English

@_onGodMode @Bobbysnipper21 @BigYomiii Guy you dey reply person wey no get car?
Omo you get strength. You look en pfp still reply am
English

@_onGodMode @BigYomiii U and ur papa no fit afford the new models now so I no say na the olden days own u they brag with😂
English

@Bobbysnipper21 @BigYomiii If you dey use your brain well you go know say Toyota get car brands for every year. Even the Benz you dey worship, some are older than most Toyotas
English

@_onGodMode @BigYomiii E better make my papa no give me anything than Toyota for 2026. Dull people they always get excuse not to use their brain, as I store am e just dey pain you because ur brain no get the ability to store that kind thing, even ur phone number I sure ur brain no fit store am😂
English

@Bobbysnipper21 @BigYomiii Your papa no even get okada. If you like no use your brain for better things, use am dey store nin 😂
English

@unkle_renzoo I basically have the couraged to be disliked because I no really send anybody
English

@SulymanJam45646 @it_Rutie U no want make Dem dey peaceful guy which kind prayer be this one
English
















