Bolanle
52 posts


Unaaa wyn wiz gan dat year ooo
Tunji Adeleke@Tunegee
No be say dem no dey fly jet o, but no be their own 🤣.
CY

@LasisiAyomide19 @MrT_DOT Obviously, he is not jobless like you
Dumb ass
English

My father’s been buying land since the 80s. I’m not 1 of your broke minions & money is not my IDENTITY. I attended American boarding school for high school with multiple degrees from an American uni after. You could never shame my parents or their efforts.
Davido@davido
Your daddy your daddy nah only thing Una know … why ur papa no hustle … shut up n slide for TUNEZ
English

@flourish_i96617 @DJ_TUNEZ Chaiii 🙂↔️shame catch me for you guyyy
Can you read and comprehend what you type?
English

@DJ_TUNEZ A nasty follow, and this is just the truth hopefully hand go soon touch you again
Better rest better rest you oga wizmod is the smallest among they go kill am for hbd if him cough better rest hmmm
English

Happy Birthday to Chef Chi wishing her everything that Davido wished to Wizkid and his crew.🥰❤️
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨8 Years Ago Today, Davido Released “Assurance” — Happy 31st Birthday to Chioma 🎉💜
English

@stoiccpath @DamilareAy87079 @DJ_TUNEZ Pain is that you 😂🙂↔️
No bother to reply me cos I no go see am 😆
English

@ECoolOfficial @man_like_bube How far please tell OBO to stop make we do DJ to DJ now e go sweet like that
English

@ECoolOfficial U no get any achievements for ur life u no suppose talk when senior men Dey talk nothing to boast of
English

@ECoolOfficial Oga shut up
You no get juice joor
No dey put mouth when men dey talk
English

@ECoolOfficial Omor e better make you no talk at all😂
You no get juice at all
English

@ThomasThom29716 @DJ_TUNEZ Werey re ooo😂tori 17promax
Not everyone on here is hungry
E go shock you say you small for here
English

@DJ_TUNEZ Brother tag Davido naw nor Dey use scope sly am 🤣🔪
English

@ThomasThom29716 @DJ_TUNEZ Make davido catch him sub
As he catch the first one nah 🙂↔️
You see davido tag am for all his tweet too ?
Now rest !!!!
English















