Boom Sensei
9.3K posts

Boom Sensei
@BoomSensei_
SportAnalyst•Microbiologist•AnimeNerd• Sapiosexual•Ambivert•Gunner4life• Success Infected Mind(S.I.M)•Steady Chasing the Big Bag 💰

🎶 Du du du du du du du du 🎶 Happy Birthday, Wilo! 🥳

Very soon now, some people go dey post screenshot of funds wey dem receive from Chris. Na only when my people broke dem dey remember say i dey exist but when dem boom, dem go ghost me😂😂

Very soon now, some people go dey post screenshot of funds wey dem receive from Chris. Na only when my people broke dem dey remember say i dey exist but when dem boom, dem go ghost me😂😂

Punters wey dey talk he no drop code Na every code una dey drop for ur followers tell urself dey truth Draw punters go play 50 code but only drop 3 or 4 mk everybody rest abeg

NBA 🔥