New Born

10.9K posts

New Born banner
New Born

New Born

@Born__01

Bet Specialist 😅, 📈📉, A gist lover & fun to chat with 😃 || Bookies odd converter ♻️

Saturn 🪐 Katılım Nisan 2024
161 Takip Edilen238 Takipçiler
New Born
New Born@Born__01·
Why is Nigeria so hot ?? 🔥🥵
English
0
0
0
2
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
The way my babe dey busy busy this days You no busy like this when you dey disturb my life o
English
39
36
120
1.6K
New Born
New Born@Born__01·
@neverelent Everybody wey Sabi me till today dey thank God say dem ever meet me
English
1
0
1
116
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
You cannot regret knowing me unless you are unfortunate.
English
37
125
360
4.9K
New Born retweetledi
The Touchline | 𝐓
The Touchline | 𝐓@TouchlineX·
🚨 𝗥𝗘𝗠𝗜𝗡𝗗𝗘𝗥: The biggest club in England only needs two more wins in order to secure Champions League football! 💫
The Touchline | 𝐓 tweet mediaThe Touchline | 𝐓 tweet media
English
296
679
7.8K
93.9K
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
No time for beefing anybody No be wetin bring me come this life be that
English
36
48
112
1.6K
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
Dear God, in this new week pls go ahead of me and help me in all I have to do, Give me strength when I feel tired, give me peace when my heart is troubled, and wisdom when I don't know what to do 🙏🏽
English
53
51
111
1.4K
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
i will never initiate a sexual joke if i don't know our stand, but start first make you see beast.
English
38
74
324
6.7K
New Born
New Born@Born__01·
@kardashianplug Follow me. If I nor follow back make u unfollow me asap. I'm active ✅✅
English
0
0
0
1
New Born
New Born@Born__01·
Cole Palmer dropped for the first time since may
English
0
0
0
32
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
“i like how fast you reply” na me “you hardly text back” na still me when your gbedu no sweet again, you go know.
English
42
116
440
8.7K
New Born
New Born@Born__01·
@neverelent Who Neva chop belefull dey feed pesin ? Well, there's love in sharing 😉🤗
English
0
0
0
76
New Born retweetledi
BODE
BODE@neverelent·
Once tomorrow reach I go post acc number na una go feed me tomorrow Make everybody get ready o.
English
66
79
294
6K