Sabitlenmiş Tweet
Brahmmmm
185 posts

Brahmmmm
@Brahmmmm22
I Stan only 4 artist 👇🏿 WIZKID SEYI VIBEZ ASAKE FOLA. 🔚
Katılım Nisan 2026
51 Takip Edilen45 Takipçiler

@miriano_sus I talk say shallipopi don pick side , all of them they shout moron , una blind ??
English
Brahmmmm retweetledi

@miriano_sus Shallipopi already pick side , but people are not seeing it , in the first place going to burna house and you can’t tell me shallipopi didn’t hear all what’s happening , wwwwsss snitch 💔💔💔
English

About Shallipopi, bro knows what he’s doing. You can’t say you’re not active—you saw everything going on online and still decided to meet Burna at his crib. Now he puts you on a livestream and you’re pretending like you didn’t hear him or didn’t pick a side.
Be like the flop wey “Auracle” flop never do you. lmao
English

@YKoluwaseun9 @Odumodublvck_ You mean ham
Make your help dm you first
😂😂
English

SEND ME YOUR RATECARD.
SEUÑ@YKoluwaseun9
One day Odumodu go show us who e dey always get issue with, baba dun wake up dey beef għost again
English

@gordonnice10 @miriano_sus Yeah but shallipopi self know say he go still need both of dem , na why he fem 😶
English

@Brahmmmm22 @miriano_sus Bruh I understand buh if burna text you say make you show for him place, you can’t say know so you no go disrespect am you grab? Na ODG ooo and shalli need bigger artists too to stay for long in the game
English


@_DannyMerry People are not seeing that , they are only talking about his silence in the video , prentending 😏😏
English

@YShalipopi40309 @miriano_sus Ogun kill you , so as shalli Dey there you go tell me say he no know say burna wan go live for IG abi explain the matter abi , fool
English

@Brahmmmm22 @miriano_sus Be like God wan punish una so if people wey get sense dey talk una too go put mouth
English

@LCapaldi81932 @Brahmmmm22 @official_Gegeh Omo bro no vex say I disturb u I just wan ask if I fit see like 1 thousand naira for ur side nothing Dey my side at all boss 🙏
English
Brahmmmm retweetledi

@Brahmmmm22 @CHULLY1010 I dont still think he's willing to go down that route.
Are you a thug or global superstar?
English

@boijax__1 @yabaleftonline But why burna no Dey talk that side he Dey swear with him mama life
English

@Brahmmmm22 @yabaleftonline This was after they dragged burna to his car bro, king manny just match am small
English















