Sabitlenmiş Tweet
UTD_gbolahan
10.6K posts

UTD_gbolahan
@BryanMode_Xtra
NOT Affiliated with Bryan Mbeumo ⚽️ Football Highlights & Banter
Lagos, Nigeria Katılım Eylül 2024
475 Takip Edilen486 Takipçiler
UTD_gbolahan retweetledi

I’m soo pissed rn, can you imagine 😤😩


🤯@_bywole
unintentional women disgust me soo much omgg eww
English

@Xeonbee @Tobiaslowkey @Bigwavee00 Na wetin I Dey tell am, but I no fit explain, I just shut up, I go put leaf for mouth and hand for ear, Walai na cry you go cry, dem no born am well
English

@BryanMode_Xtra @Tobiaslowkey @Bigwavee00 Bros no be by mouth , we Dey beat deaf and dumb wella for secondary school even with leaf for Mouth lol
English

@CapitalTega1 @Tobiaslowkey @Xeonbee @Bigwavee00 Lmaoooo
U dey really ridicule our soldiers lol, I dun hear you
English

@BryanMode_Xtra @Tobiaslowkey @Xeonbee @Bigwavee00 Walai that soldier fit beat am o, but he mind go Dey when he go injure am like mad 😅😅 and fight go tire am
English

@BryanMode_Xtra @Tobiaslowkey @Xeonbee @Bigwavee00 Guy u Dey talk rubbish . Soldier go run . Those people are very violent and wicked . One don pursue me when I small 😅😅. Na god save me 😅😅
English

“Yhemolee went online and posted a video about me and ever since then I just have it in mind that I’ll never be in talking terms with him. That day I didn’t greet him and he came to sl@p me in front of my friends. It was his party and we bought a table of ₦5 mill.”
— Lil Frosh
English

@ComfortLolaa Read the room!!!
It’s the other way around now
English

@Eddysnoops2 @Bigwavee00 Asap
Na only if you stay with military you go no say even soldier na deaf and dvmb
English

@BryanMode_Xtra @Bigwavee00 😂🤣 dem say na 2sec en go voice en first English 😂🤣
English

@Tobiaslowkey @Xeonbee @Bigwavee00 Na so dem dey give us lamba that time say, if you put leave for mouth con put hand for ear for deaf person, him go chase and make sure e collect bl&&d for your body
English

@Tobiaslowkey @Xeonbee @Bigwavee00 Exactly now, na him get the upper hand, make e move to the soldier with am and see wonders since the soldier dun slap am
English

@BryanMode_Xtra @Xeonbee @Bigwavee00 With that bottle were him hold? Abi if him wound soldier, you think say them go blame am?
English

@leowatts08 @Treasurebo23749 @Bigwavee00 E dun slap am now
Make the deaf man move closer to am too make e see wonder
English

@Treasurebo23749 @Bigwavee00 Taaa! Make he go fight the guy first.
Cowards dey always look for help. Fight first before you begin call back up.
English

@Tobiaslowkey @Xeonbee @Bigwavee00 No fit for soldier side
Walai miracle go happen to am asap, look at this one
English

@Xeonbee @Bigwavee00 Lol, no pray to dey where deaf and dumb dry vex oo... Cause Na only who fit communicate like them fit calm them
English


@_______Collins Upcoming Trenches Ashanas😂
There is nothing to see here though.
English

@T4Tosinn @dammiedammie35 lol u guys don’t know celestial church settings…that’s where he’s rank will sit…cele members sits according to their spiritual rank…some people still sit in front of him and they’re not celebrity
English








