bryth khing
3.9K posts

bryth khing
@BrythKhing
Music lover, all artists are wonderful Carry your comparison go front 😎❤️😴 August baby
Lagos, Nigeria Katılım Temmuz 2025
625 Takip Edilen325 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet

All of una wey we dey gather do 30BG wey dey defend Davido cos I listed his name among the most useless musician in Nigeria? His uncle his Osun state Governor. From Ikire to gbogan is a dead zone .
Road nor enter osun from Ibadan
If you come under this post come cry ogun go kii your mama
I nor send una mama
English

bryth khing retweetledi


@chemilly20 Omo GOD will provide oooo
You seff check unread messages
Men choke there you nor mind
English

No be lie at all Baami, God help us all 🙏🏾🫶🏾🙏🏾
bryth khing@BrythKhing
Owo igbo later go skyrocket I quit am Owo ounje only later com dy show I penego and manage Owo obough nor even show face I begin use lamba run am Na brain brain be this life
English

Owo igbo later go skyrocket
I quit am
Owo ounje only later com dy show
I penego and manage
Owo obough nor even show face
I begin use lamba run am
Na brain brain be this life
Prof. Eleniyan (EG)☎️@Bigwavee00
Fagbooo Jeun Dobooo Repeat.🔁
English
bryth khing retweetledi

Wetin this bros wey Just tear new house and whip dy find 10k for
You wan buy mob stick ?? Or you wan buy air wick for your car
Just drop azza
Alabi@the_Lawrenz
Is this the easiest way to make 10k😂
English

Wtf named it "toto, kpekus ND puna
Amber 😘💋@TheRealCEOAmber
Toto can never be the same. Believe me
Filipino

@bossolamilekan1 Bravo response
The guy wan milk hin experience kpa 💔
English

Real life is different from online my man,offline things will remain offline and let online own stay online.
TERRORIST SURVIVOR 💪🏽@GbolahanOlanyi0
Hope say security tight for una farm area? Make bandits no come visit una o. Looking at that farmland alone, fear dey catch me 🥶🙏🥹
English
bryth khing retweetledi

One way or the other, we have to help this guy get the second leg fixed.
Because leaving it this way is even worse than the initial way it was before surgery.
The mental aspect of it aside, the physical side isn't pleasant.
Please donate if you can
Baddy of Lagos 👑@_belikebaddy
The only reason I even got here in the first place is because of the well wishers that genuinely support me, to those of you that still do thank you very much for giving me this❤️.
English

@_belikebaddy Bro can you play ball now ??
We need play Colo beating before you fix second leg abeg
English

@Kemakillzzz Since ochanya case nor make you enough money you've been moving mard
English



















