Ca Ra Tle
290 posts

Ca Ra Tle
@Cara_tle
Kwasuite, student of Knowledge.
ilorin, Kwara State Katılım Aralık 2025
198 Takip Edilen95 Takipçiler
Ca Ra Tle retweetledi


Happy birthday Bayuz, Excel in all ramifications of life ❤️
BayuzTv@BayuzTv
Hey everyone it’s my birthday 🎉
English

@sunkanmi0721 na so we dey do before na, na every semester dem dey bring different payment before checking result, the last one we paid was 7k for substance screening abi wetin dem call am 😂
English

@Cara_tle buh wait oooo kwasu wey I no if we really pay this money nah so we go dae pay to check every fucking results oooo 🥺
English

Dem no normal at all😂
Olabode@OlabodeUnilorin
Are those people who tag their class group in their status even normal?
English

The Union Senate Council too, omo so Kwasuites go pay this unnecessary charges true true but at least allow them check their first semester results. @thekwasusu @KWASUSU_SRA

English

Pesin wey no see bon fire organize well, na him go be able to direct or control the welfares of the students 😂😂😭
Asiyah💙@Aseeyarh7
The first-ever KWASU SU president that I don’t even recognize or know what he looks like. It’s only when he drops a memo that I remember we even have an SU president 😂
English

@daveart400 It depends on your department, there are some departments that with the provided pdf's alone, you're good to go but others require you to attend and listen to explanation from the lecturer before u can pass, my opinion though
English


na sundry fee dem call am oo😂 I no know the sun wey wet wey dem dey dry😂😂😭
Fine Boy FTB@FtbTimothy
I dey hear say Kwasu students dey pay 20k just to check their own results 😂😂. Nah true??
English














