My people I don talk am sabi the problem don start now, now wizkid have posted baby oil, Akpi call am long face me I call am burna girl, how can u go to a club dj don’t play ur music and u carry ur guys to go and be@t the dj, Burna if u try that thing with me I go knack u juju 😂😂😂😂
Chairman_dsr
@ARISEtv@SeyitanAtigarin@nicoleabebe Country dey spo*l , k*dnapp*ng here and there , bad road , no light , educational system don scatter , price of things dey increase every minutes , fuel price don go up , which one we go talk about self but na irrelevant fight between Burna and tunez una dey talk about
Burna Boy vs DJ Tunez: Can the DJ association’s decision to restrict airplay of Burna Boy’s music hold water + What are the potential pathways towards resolution? - Arise 360 Anchors @seyitanatigarin and @nicoleabebe) sit down with Cultural commentator and Afrobeats Aficionado @shopsydoo to examine this.
@fcspokesman Nah mouth you get and nah you Dey always put this kwashiorkor guy for trouble nah same you go carry am compare to fella, ode nah you go collect constant beating next watch out.
“Small fight Ona don dey give Wizkidfc’s nickname “Online Worriers” but na this the same online we dey take stream our fav enter 800Billion streams ,most streamed Artist in Africa?taaaah make Ona comot from here” 😂😂😂😂
- Wonderboy don come again 😂😭