lone wolf 🐺
322 posts


@Cyberjoe19 Ee Spartak Moscow just one gaol make I boom ur edit boss man dem play draw e nor shock as I pray for one gaol frm dem my own friend Dey pray for draw frm dem I just know it gone 😂😭😭 cut one again
English

@AgbaChadox All my games don cut my only hope na my 2odds game
English

GIVEAWAY 🫵🏿🫵🏿
30K for any comment with NO LIKES by 8PM
Just comment @Girlpunter with your account details 👇👇
MUST REPOST TO QUALIFY ⚠️
English

@Cyberjoe19 Na dis can lifestyle I wan live low key money beast
English

Make everybody know their mate o🫵

Khalid 💸@stfukhaleeed
Because i dey follow una laugh no mean say we be mate
English

@AgbaChadox I swear If is to be working on just this typ of odds e go nice if at all but all na risk
English

@AgbaChadox Omo bro it funny how I say d code but passed by me wen Dey hardly miss ur games big congrats to everyone who played
English






