Chelsea Tori

1.7K posts

Chelsea Tori banner
Chelsea Tori

Chelsea Tori

@Chelseatorii

All Chelsea News in 9ja Pigin | Mahd Love for Palmer🥶| Drogba 🐐 | Ronaldo 🐐 | Messi 🐐| CFC 4Life 💙 | 80k+ followers on FB ChelseaTori

Vawulence HQ, Nigeria Katılım Kasım 2022
274 Takip Edilen360 Takipçiler
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
🚨GARNACHO: "Sometimes the first season dey hard pass, but no mata wat i go continue to work very hard for d 7-8 games wey remain, den for summer, i go train wella bcos i wan prepare for next season and dey ready to show my best. Because I know wetin i fit do"
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
2
20
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
@grok did enzo Fernandez apologize today, i am seeing post about him apologising to Chelsea
English
1
0
0
18
Grok
Grok@grok·
Download me to ask any question, generate images as fast as you can say them and make videos in 17 secs! grok.com/download
English
36.4K
3.2K
21.6K
140.3M
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
🌀Our Next 3EPL fixture inside the Month of April...e look impossible buh na matches u no rate Chelsea we dey turn up pass. If u ask me na 3/3 9points✅ Save dis post📌 #CFC #Chelsea #ChelseaTori
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
2
49
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
FA CUP SEMI FINAL OPPONENTS🏆: ▪️Chelsea FC ▪️Manchester City ▪️ Southampton FC ▪️ Winner of West Ham vs Leeds Who u go like make we face??? me gan, i want Man City or Southampton...d Chelsea wey i watch dis night fit cable Madrid and Barcelona join😎 #CFC #Chelsea #FACup
Chelsea Tori tweet media
English
1
0
1
147
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
After all d injury withdrawal method Arteta introduce dem still bottle dis trophy to Ordinary Southampton wey Port Vale for cable Osim ayam winning Quadruple 😂
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
2
48
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
Delap enta 62' since then i neva see am touch ball, against ordinary Portvale egbon still dey missing in action Judas Iscarrot FC really sc@m us SMH🤦
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
1
75
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
João Pedro don score the highest goals (12) pass all Premier League player inside 2026 across all competitions. imagine say Estevão dey fit and Palmer dey form, by now we for don carry League🤌😓
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
2
49
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
Fact wey go shock una be say Sadio Mane goal wey he score for UCL final against Madrid for 2018 na the last goal wey any losing side score for UCL final
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
2
34
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
👩‍🦰: You don lose the most important person for your life I swe@r Me: immediately dey check Chelsea tori page if he post say Palmer get injury for national duty
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
0
98
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
That feeling sake of say you no go get high blood pressure dis weekend cus, International break dey on #INNER_PEACE😌😌
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
2
17
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
🚨BREAKING!!: Chelsea wan bring in AC Milan Sensational centre-back Strahinja Pavlović come Premier League this summer,and dem dey ready to sama big money ontop the bobo!!! 🔗Calciomercato I been say "we dey dey ok with wetin we get?" Lubbish pipu😡....hw una see the bobo Sha?
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
0
48
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
🚨 If i be coachee dis na List of MID players for Chelsea we need sell/push out 1. Jorgensen 2. Guiu (Loan) 3. Pedro Neto 4. Tosin 5. Garnacho 6. Benoit Bahdguyshile 7. Liam Delap 8. Sarr (loan)
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
1
51
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
Me too i second dis motion, sign players give am if he fail den we faya am, i still believe say Rosemary go do well, hin changes, ability to read games spot errors and act fast don already give am small mark for my book, with right squad he go do well... LIAM ROSENOIR STAYS 💙👏
English
0
0
0
27
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
🚨BREAKING: Chelsea Board no dey reason to change Liam Rosemary. dem wan give am time as dey believe say e too early to judge am base on say he jux arrive here middle of d season, he no do pre season wit d team & dis current squad no dey built with hin idea and philosophy
Chelsea Tori tweet media
English
2
0
1
18
(CFC) OBEY
(CFC) OBEY@_phocus1·
Bro to Bro: keep growing your account, verified or not. Just say "Hi" let's connect with you
(CFC) OBEY tweet media
English
288
44
309
7.2K
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
@Kisz35 osim lies, no coach go do well with this injury deplated and fatigued team with lack of squad depth
English
1
0
0
6
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
TWO SIDES OF SAME COIN🪙 Enzo Maresca for still find himself for dis situation as Rosenoir if he still be Manager of Chelsea... we neva Ready for dis argument though🤔
Chelsea Tori tweet media
English
1
0
3
19
Uor Imoter Jude
Uor Imoter Jude@UorJude·
@Chelseatorii Baba. I am in pains. Which team can we boldly beat at the moment? Port vale go do us strong thing o
English
1
0
1
11
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
Everton 3:0 Chelsea ...Eli Eli La ma sabthani😭🤲
Chelsea Tori tweet media
Indonesia
1
0
3
57
Chelsea Tori
Chelsea Tori@Chelseatorii·
🚨As soon as Estêvão enta last night, game change we see more ball movement upfront, more attacking threats & plenty opportunities to score I go keep saying this, get us good wingers/attack den over half our problem is solved. NETO & GARNACHO no get that sability to help us❌
Chelsea Tori tweet media
English
0
0
3
45