Akolade ❤️💡@Tee_Charles97·1hJust following people since morning, nobody gree follow back.. My followers come dey do like bitcoin, rising and falling..🤧🤧🤧Çevir English11327
Mr Selenium@DatTallMachoMan·1hI make Post, I do Intentional mistake, I Post am, I edit am comot the Mistake…👌😌😂🔥 This 7600 go suffer for my hand😌😂 Meanwhile mutual me 🤝🤝 I engage like OSÇevir English4571831
iShowSteeze@yna_ghost·1hMy boss 🙏 @mista_plasmah abeg help me reach 500 verified followers 😭🙏🙏🙏Çevir English41776
𝐂𝐇𝐑𝐈𝐒 𝐓𝐀𝐋𝐊𝐒@fclssvibe419·29mI will keep showing up everyday until I gain visibilityÇevir English32454
Hardewale@hardewale247·1hMe begging for fb in every post on my tl😩☹️ I pray make self turn to big acc very soon☹️Çevir English10115
ace@acegrimoire·1hStill raining outside Weather is cold❄️ Craving hot doggy Just from you🥹 Whatcha say?🫠Çevir English20427340
Jeƴ@JosiahO55805·2hWetin vdm do blord Na Wetin we small account dey go through 🤧Çevir English124253221
Màññest_màñ@only1mannest·1hWhen will I hit 200 followers, I'm getting tired 😫 😩 Abi mk I end things 😪Çevir English10017
FAVYCHELSEA💙💙@mhiz_ch·2hBe like person use charm collect my sweet mutuals from me Dem no dey active again 🥺🥺 Abi una still dey active??Çevir English31645
lobistars🇳🇬@john322226·1hI jokingly tell my wife say I go marry second wife and she start to para Men are the prizeÇevir English303995716.2K6