Godknows Clement
3.2K posts

Godknows Clement
@ClementGodknows
🧑💻 Crypto lover 📊$NEAR $BTC LOVER OF NTFS , Project in Near (Whitelisted King)
Nigeria Katılım Ekim 2020
1.1K Takip Edilen595 Takipçiler

@Teeniiola Money no dey Europe bros come back home first 🙄
English

@theboywhogave When una cry finish una go still go carry that responsibilities 🤣😂😂😂😂🤣
English

@vdmempire Both yhu
The guy
The soldier
Who Dey propose and proposed to
All of una dey mad 😂🤣😂
English

@GuyMr10 Na me be the car dealer
Na 700m be the total package 😮💨
English

@Teeniiola Dey play 🤣😂🤣
Make I no chop Watin dey save my life 🤣😂
English

@CChedovsky Abeg hw person fit take apply for this job 🙏🙏😮💨
English

@just_meivy Who Dey knack yhu fit still no get work sef 😏
English

@juliet_chii Make God take one of my life give yhu 😮💨
English

@mediaablogg No worrie we go talk abt the insecticide later 🤣😂😂😂,see bwess 😮💨
English
































