Clemzpeters

345 posts

Clemzpeters banner
Clemzpeters

Clemzpeters

@Clemztalk

contract killer

Ohio, USA Katılım Temmuz 2025
56 Takip Edilen63 Takipçiler
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@PeterPsquare @PeterPsquare na this your song Dey make me and a lot dey drag for this X, don’t understand why the hate but God pass them, keep winning
Clemzpeters tweet media
English
0
0
0
12
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@iChukwuemekalum @AlbumTalksHQ See this fool oo, who tell you say I send your papa if i like nonsense like you said? You just be disgrace to your family oloshi.. make God punish you stupid fool! You think na everybody dey frustrated like you this animal? Pack one side… senseless being
English
1
0
0
8
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@iChukwuemekalum @AlbumTalksHQ I call your papa name or you no see other people comment for there? I come your comment come say as you no like am you no sabi anything? Oga rest
English
1
0
0
16
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@IcedCityy @Obison65 @BlacYeahme Thank God you said is for scam that’s all I wanna hear, so blord is just a fraud na because him don register with him state government na why them never wan burst am
English
1
0
1
19
Iced City
Iced City@IcedCityy·
@Obison65 @BlacYeahme @Clemztalk Do you understand my comment at all ? Kuda one is for privacy incase you don’t want to show your real balance and you can’t change it to more than 5k while the Blord one is for scam making you fake your balance to billions
English
1
0
0
9
Obison
Obison@Obison65·
Blord aside, using this Bishop app to fake account balance, what other things can we use this app for? Because I don’t know why everything about him is fake and a strategy to defraud people. Is this app necessary?
English
25
14
106
11.5K
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@PaidAmigo @MoworldTvz @AlbumTalksHQ You’re too dull my bro cos if you ain’t dull you won’t come back replying to my comment oga! Y’all gat nothing on me honestly because that Mr p music is 🔥 Ai and i love it, go hang yourself
English
0
0
0
11
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@PaidAmigo @MoworldTvz @AlbumTalksHQ I never said it’s wasn’t AI or argued anything like that, i only said i like the song and they should let him do his thing even if it’s AI who go download am go download am and who no go like am no go listen to am but you wan kill my option bros..
English
0
0
0
5
Amigo!
Amigo!@PaidAmigo·
@MoworldTvz @Clemztalk @AlbumTalksHQ Secondly the whole idea of this long conversation is not to paint Ai bad nah but the facts that people keeps claiming that song wasn’t Ai enhanced.
English
2
0
0
17
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@olawalefabz @topetyez_ Omo you sound dumb with this comment of learning benin culture with the rubbish he sings 🤦🏼‍♂️.. abeg wetin you learn inside all him songs about benin people ?
English
0
0
0
60
Blessup
Blessup@olawalefabz·
@topetyez_ He gave us good music and hit songs. We learned more about Benin City culture through his work. What the fuck do you mean pussy.
English
7
0
0
1.8K
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@Aniedi_7 So you feel say Davido go get time dey sponsor Carter make e dey insult wizkid camp abi? As una no get respect for that Davido na why Carter no get respect for una camp and una lizard cos na same Carter sing about machala way none of una fit do. Oshi
English
0
0
1
72
BÅÐ PĘŠĨÑ 🦅🇧🇪🦍
ALL THOSE DISRESPECT AND INSULTS WEY CARTER THE DO ON WIZKID CAMP THERE IS SOMEBODY BEHIND IT THAT PERSON NA DAVIDO HIM KNOW SAY E DON THE FADE USE KOLU E NO WORK AS USUAL THEN USE SUNDAY ARE HIM KNOW SAY E GO TREND CARTER YOU GO COLLECT BULLET VERY SOON GO AND WRITE TODAY DATE YOU DE FEEL SAY JUST BECAUSE YOU MANAGED WIN PORTABLE FOR FIGHT SAY NO BODY GO FIT TOUCH YOU ? NO WAHALA
English
28
7
64
3.8K
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@IamSwiftSolo @AlbumTalksHQ I just tire why some people can’t just see the truth and say it, all their hate and pains na Peter using Ai to do a good jam… because rudeboy claims to be the pen head of psquare na why them just dey like any slow rubbish he sings 🤮..
English
0
0
0
20
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@GhostDaddy06 @Updateboyx @AlbumTalksHQ Lol I don meet una type well well and don see ones way don insult me pass wetin you dey feel say na insult oga, so if you no like insult no enter my comment come tell me say i no sabi anything coz na insult to me as well and if them dey make them come i dey.
English
1
0
0
16
Clemzpeters
Clemzpeters@Clemztalk·
@GhostDaddy06 @Updateboyx @AlbumTalksHQ As them raise you without frustration na why you think say na everybody dey frustrated like you and your stupidity… since wetin I like na bitterness for your side
English
1
0
0
16