
Clemzytech
4.6K posts

Clemzytech
@Clemzytech4
Founder/President ClemzyTech Community Int'l/ CEO PRO-BTAC
Nigeria Katılım Kasım 2024
736 Takip Edilen303 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet


Let am nahh make body tell am
𝕁𝔸𝕐@nuJay4r
elenu, no do wetin go make you dey soak garri tomorrow o
English
Clemzytech retweetledi

Sporty just Dey ruin us Dey give us ranking to show us how ruined we are in the ruining journey 😭 !! Imagine new account I open in less than 2 months I don enter 3rd rank 😭!!
Worldboss@Morayoorr
Sporty dn spoil my life 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
English

Bilike na kg 1 dem Dey or person Dey point gun to them
papii 🀄️@idanpapii
Masters or $1million? 👀
English

@Clemzytech4 I no get u WhatsApp line boss
Moniepoint
9122926173
Momoh 🙏🏻 🙏🏻 🙏🏻
English

Who be this nah!! Message me for WhatsApp I wan check something asap drop Aza for WhatsApp ohh
Commissioner 🇧🇪@wohruM93
@Clemzytech4 No lie How many sugar mummy you get Clemz?
English

You go gree come over collect am?!! Make e no be say na man Dey use female profile
Blessings🦦@Treasure3345
@Clemzytech4 11:11 Bless Me dinner please sir
English

You wan spoil market for me I go block you
Bad belle ! She as we Dey share funds you no like am
Commissioner 🇧🇪@wohruM93
@Clemzytech4 No lie How many sugar mummy you get Clemz?
English

This guy why you Dey after my life bwess is life ohhh!! Bwess or nothing
Commissioner 🇧🇪@wohruM93
@Clemzytech4 You don see breast again u Don loose ur composure 😆 🤣
English

Yess ohh na my mummy for x ohh!! The other one na my sugar mummy 🙈
baker boy@bakerbills09
@Clemzytech4 Yes ooh she dey try
English

Watin everybody do you jay you don block like 6 people come mute OD black join reezzeeeess
𝕁𝔸𝕐@nuJay4r
fvck off foøl
English

Ohh you goddess of life
𝐄𝐦𝐳𝐲 ✰@Em_zy_1
Opening lines. No ‘Hi’, no ‘Hello’ . How would you start a conversation in this situation?
English

You post mistake for your handle lol Una Dey talk ohh!! 😂
Seun Ajayi@mr___dre
Don’t play na mistake
English





