Sabitlenmiş Tweet
Classic Jiggy💫🎭
13.2K posts

Classic Jiggy💫🎭
@ClintonJames70
Ronaldo|MUFC|Outsider|Crayarmy|
Enugu, Nigeria Katılım Aralık 2022
1.6K Takip Edilen1.5K Takipçiler

@perrygoodmusic He dey depressed nah
Una no hear hin lyrics for kese???
English

@shxkxbabu Nah data sub them go later do for am o
Because them no dey pay this kain 4 minutes performance
English

for 3 years now dem dey bring am out ni 💔
BASITO@itzbasito
Justin Bieber brought out Wizkid & Tems to perform “Essence” on Coachella main stage 🔥🔥
English

@jamiuxxiv The guy dey muzz me😂😂😂
But no be lie sha
If you go any wizkid fan page search “bring out” ehn
25 tweets go fall out😂😂
English

@lifeofolaa @theonlyninety6 Them say nah 4 minutes man sha
English

Lobistars no go drop video evidence keh
lobistars🇳🇬@john322226
This is what it feels like to tweet like Lobistars every two weeks. Road to $5000 every two weeks and I’ll be there.
English

@boniface_jrn @AdulojuSamuel Nah every day you Dey beg God??
English

@bisiiii_ Aswear very selfish girl
She too useless ehn
But abeg where the fourth hole dey abeg?
English

See this idiot too
What will it take you big accounts to actually quote
Yall are selfish o Nawa
RUTH 🇨🇦@it_Rutie
What’s the fourth h0le ??🤔
English





















