creative sheriff

89 posts

creative sheriff banner
creative sheriff

creative sheriff

@CreativeSh63813

I dey follow back immediately let's grow together guys

Katılım Mart 2026
522 Takip Edilen364 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
How all this accounts with 100 followers take dey get 10k views??😕 Abi na me no know wetin I dey do??🙆🙆
creative sheriff tweet media
English
53
12
126
2.8K
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
Say hi make me and my mutuals follow u But u must follow back ooo
creative sheriff tweet media
English
1
0
4
29
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
Your babe looking for Snapchat filter to load 🤣❤️
creative sheriff tweet media
English
0
0
4
15
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
How all this accounts with 100 followers take dey get 10k views??😕 Abi na me no know wetin I dey do??🙆🙆
creative sheriff tweet media
English
53
12
126
2.8K
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
This 100 likes wey I manage get Na to go frame am😁
English
2
0
9
89
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
Chairman calm down She dey follow u go house na 🤣🤣
creative sheriff tweet media
English
1
0
5
42
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
I dey suffer oohh so all my post since morning no reach 1k views and impressions
Target UTD⭐️ tweet media
English
13
8
40
276
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
Ajeh algorithm na ashawo Y u go dey push only girls 😠😠
English
0
1
7
67
creative sheriff retweetledi
Anaxx♣️
Anaxx♣️@Anaxx479193·
Wallahi e no go better for una wey dey this app......na her first tweet be dis oooo she don almost get the amount of followers wey I sweat pack💔
Anaxx♣️ tweet media
English
262
52
903
24.5K
web3light
web3light@LIGHTDESIGN2022·
@CreativeSh63813 The thing wey shock me na person open account this February hit 3M views 😭
English
2
0
1
65
creative sheriff
creative sheriff@CreativeSh63813·
This 500 followers na dream?? Make we run am na I dey follow back
creative sheriff tweet media
English
9
2
9
151