Entertainment

167 posts

Entertainment banner
Entertainment

Entertainment

@Cruise72004

Vibe on vibe/ Cruise/ Hala Madrid

Katılım Nisan 2026
131 Takip Edilen130 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
Pls follow up abeg 💔 this elon matter don tire me 🙏
Entertainment tweet media
English
7
7
23
378
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
Make i burst una brain i no go ever allow my following pass followers 😂
Entertainment tweet media
English
43
5
51
549
Favour Eze
Favour Eze@favour86651·
The biggest lie sold to IGBO women and Nigerians is "Anambra men are the best in marriage". They're so full of themselves even when they've nothing to offer.
English
14
2
25
307
Muridi Tanko
Muridi Tanko@MuridiTanko·
@Cruise72004 Omo me seff ooo Na two minutes remain seff buh ah still dey tweet😂😂
English
1
0
0
2
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
Pls follow up abeg 💔 this elon matter don tire me 🙏
Entertainment tweet media
English
7
7
23
378
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
After i come back from jumat make i don see "followed you" like 2m 😮‍💨 Amin
Entertainment tweet media
English
4
0
8
69
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
@MuridiTanko You go think say u don boost your account say make u go sleep until something hit you early morning
English
1
0
1
2
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
You see 00:00 crazy things dey happen by this time 😂😂
Entertainment tweet media
English
1
0
3
11
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
You fit sleep with your account make only you wake up 😂 that one sef dey.
Entertainment tweet media
English
1
0
3
16
mosa
mosa@Melanin_Mosa·
Looking at you because i'm your biggest fan ❤️❤️
mosa tweet media
English
47
27
87
981
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
Na until i start to dey tag all my followers before una go engage ? Orisirisi
Entertainment tweet media
English
27
3
31
378
Entertainment
Entertainment@Cruise72004·
@MuridiTanko See wetin i dey use scare my following now u don scatter everything 😭 se make i dey thank you now 😂😂
English
1
0
0
3
Entertainment retweetledi
Samod
Samod@callmesamod·
My following Dey increase,my followers Dey decrease.
Samod tweet media
English
3
1
10
77
Muridi Tanko
Muridi Tanko@MuridiTanko·
@Cruise72004 U and landlord don jam be dat Na every three days ein go dey suspend ya account
English
2
0
0
38