If you ask me for money and I say I don't have
accept it
If u see me buying something or going out no talk just accept I don't have money no stress my life abeg 😒
Why all dis Nigerian Artist dey whine us like dis Teni whey I dey brag sey she feature Billie eilish,Bruno Mars for her album
I dey check am since I no see dem oo 🤦♂️