HUNCHO THE GREAT
1.8K posts


@DEMOMSONJR @BryceHall u have a bible verse in ur bio while rocking a hitler pfp?
English


@SajadFlips Actually I’m not looking for a massive pump just looking for a 2x-4x push MAX… consistency will take you farther than “ the next big thing” awesome vid helped a lot
English

@DEMOMSONJR @MelaninMotion_ @Cleverlydey4u Dem go collect am for mushin Ajé.. me sef go collect am. Born and raised in mushin but now living in Ikotun. I be proper ibilé, my fellow man no go fit use cutlass or knifes threaten me, Na only Gun i fear 😩🌚
English

@raphthelight Broo I just got to know it don’t really know how to use it how do you spot pumps on it bro ?
English

Gembot is a blessing to the trenches. $CTO currently 500k+mcap

RAPHTHELIGHT@raphthelight
Bro this might actually send currently hit 90k mcap
English

@MelaninMotion_ @Cleverlydey4u More than 2 seconds pass for that vid why you no see people rush ham
😭😂😂
English

@DEMOMSONJR @Cleverlydey4u Forget all this talk, men dey wey go rush this guy within 2 seconds.
English

@icysteam @MelaninMotion_ @Cleverlydey4u Brooo nahhh all this places wey you Dey call nothing wey dem fit do I Dey mushi nobody Dey ready to risk their life bro “ a man that has nothing too lose is indeed a dangerous man”
English

@PoorGoat_ @ashrobin I tried copying bros trade I found out e quick… “he actually buys coins he likes” 😭😂😂😂
English

@Cleverlydey4u You can't try this in my area, e get men were go collect the knife for your hand without a scratch
English

@cryptobaddiee1 I sha know say you go gate keep this thing you no wan make mehn chop 😭
English

Like wtf is going on … in 12hrs ??

cryptobaddie@cryptobaddiee1
Joined one group today …. I see lock-in I shock
English

@cryptobaddiee1 @Qaswah_ You wan gate keep how you con join😔😔
English

@onlybetsensei Oga no Dey ask mumu question drop game wey go make us boom
English

















